E DON BETTER (SALVATION MINISTRY CHOIR)

CHORUS:
E don
better for you oh
E don
better for you oh
E don
better for you oh
This year
(Repeat
2x)
VERSE I:
Oh this
year,
You gu build
your own house
You gu
marry your own wife
You gu
buy your own car
Eaahee this
year
E don
better for you oh
E don
better for you ey
Eaahee this
year
CHORUS:
(Repeated 2x)
VERSE II:
Anything wey
dey worry you
Mek you
no worry ey
E don
better for you oh
This year
Even if
na cancer
Mek you
no worry
E don
better for you oh
This year
Even if
na tuberculosis
Mek you
no worry
E don
better for you oh
This year
Even if
na HIV
Mek you
no worry
Healing don
come oh…
This year
The Lord
took your sickness
He took
your sorrows
E don
better for you oh
Eaahee this
year
CHORUS:
(Repeated 2x)
VERSE III:
If you
dey look for pikin
Mek you
no worry
E don
better for you oh
This year
The Lord
gave to Sarah
He give
to Hannah
E gu give
you your own oh
This year
He give
to Elizabeth
He give
to Rachael
E don
better for you oh
This year
But seek
you first, the Kingdom
of God
And His
Righteousness
E gu
better for you
I say
seek you first, the Kingdom
of God
And His
righteousness
E gu
better for you
CHORUS: (Repeated
2x)
VERSE IV:
My brother,
my sister
It is
time to make room, at the top
You must
live to put on alone
It is too
prodded, it is too distractive
Before you
know, you don loose every thing. chai….
At the
top, na so so wonder dey happen oh
Na so so
blessings dey come from`every corner
This year
na your turn to reign
Na plenty
packages na him surround you
CALL AND RESPONSE:
Call:     Success
Resp:   Na you get am
Call:     Good job
Resp:   Na you get am
Call:     Promotion
Resp:   Na you get am
Call:     Admission
Resp:   Na you get am
Call:     Husband
Resp:   Na you get am
Call:     Wife enko
Resp:   Na you get am
Call:     Good house
Resp:   Na you get am
Everything na
jara
CHORUS:
(Repeated 2x)
VERSE V:
Doctor
don give you
So many
many report
E tok
say; you no gu fit get pikin
Because you
dobn get, so many complications,
Wey don
revolve to damage for your systems “Imagine”
E tok
say; na HIV 1 & 2 you get
Na so so
yama yama result e dey give you
My brother,
tell me which report you believe?
If I be
you, na God’s report I gu believe
God’s
report say, e don take away your pains and your shame and nail them on the
cross
If you
took it, then you don have it
Beause,
took na took
I say
took na took
CHORUS: (Repeated
4x)
Sing till
your Spirit is filled with the Spirit of God.
ALSO SEE  Lyrics: Chioma me eh*** by Salvation Ministries Choir

NgLyrics Editor

NgLyrics Editor is the chief among the editorial team of New-age Gospel Lyrics. Our team is made up of dedicated believers around the world whose sole interest is promoting the gospel via songs, worship, messages and praise. You can join our team of contributors by sending us a contact request