My Load Lyrics By Fabian Ft. Henrisoul

LYRICS
VERSE 1:
Some people dey carry wetin no be dem
own
Dem dey take their mouth dey talk am
I geti this,I geti that
That thing no be your portion ee

Call: I no geti work e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m broke eee
Res: Jesus e carry
Call: When I’m down ee e
Res: Jesus e carry
Call: When I’m lonely eee
Res: Jesus e carry
Call: You brake my heart
Res: Jesus e carry
Call: Eh! E carry e
Res: E carry
Call: All my troubles
Res: Jesus e carry
Call: All my trouble eee
Res: Jesus e carry
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me

CHORUS:
Call: Jesus You carry my load for me eee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my loadi for me yeeee
Res: You carry my loadi for me
Call: Papa You carry my loadi for me yeee
Res: You carry my loadi for me

VERSE 2:
Call: If I try narrate the things You do eee
Res: Oga agbakam isi
Call: the way You dey carry me like baby o o o
Res: Ime dalam obim le
Call: chim idi ebube
Res: okoko o
Call: The way You dey do me
Res: I never know
Carry me comot for makoko
You tush my life from head to toe
The way You dey bless me double o e e!
Res: Ewee chime e
Call: you comot my life from trouble o, le le!
Res: Chime e, eee
Call: Daddy You carry my loadi for me,
ya ya yaeee
Res: you carry my loadi for me
Call: I say You carry carry carry carry carry carry eee
Res: You carry my loadi for me
Call: You carry o, my loadi ee
Res: you carry my loadi for me
Call: Eee Jesus you carry my load for me e e e
Res: you carry my loadi for me

BRIDGE:
My blessing is not of this world e e e
My success is not of this world yeee e
Touch not my anointed
Do my prophet no harm
For who God has blessed
No man no man can curse

Call: Anything I do e
Res: Jesus e carry
Call: Any song I sing ee
Res: Jesus e carry
Call: Anywhere I go
Res: I’m blessed, I’m blessed, I’m blessed

Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
Na Jesus Christ be the one
Wey dey carry my loadi for me
He came to die on the cross
Just to carry my loadi for me
He came to die on the cross
Justto carry my loadi for me

CHORUS:
Call: Eee Jesus You carry my load for me
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry eee, You carry eee, You carry eee
Res: you carry my loadi for me
Call: Jesus You carry my load for me ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry my load ey, You carry my load e, papa ee
Res: you carry my loadi for me
Call: you carry, you carry, you carry, you carry my load e
Res: you carry my loadi for me…

ABOUT FABIAN
Fabian Nwafor , is a contemporary and traditional gospel artiste with so much gusto on stage. He hails from the eastern part of Nigeria, Enugu State, to be precise, but he was born in Lagos. He’s presently signed on to Friiflow Records, a subsidiary of Friiflow Innovation Limited, a brand communications and entertainment company registered in the Federal Republic of Nigeria.Sequel to the great desire and the unquenchable quest Fabian had for music, he started singing in the choir at a tender age. The great influences of notable gospel music luminaries like: Donnie McClurkin, Fred Hammond, Kirk Franklin, Marvin Sapp, and other artistes like Brian Mcknight, Boyz II Men,etc has, put his musicalcareer on a whole new pedestal. This outstanding vocalist as adjudged by those who have been privileged to hear him sing, started his professional career in 1996, featuring as a back up singer for lots of artists Fabian has been invited severally, as a result of this (musical depth and proficiency) to minister at annual concert, crusades, coperates events, etc. Fabian’s debut album titled: ‘Oba’, was released in 2005 on Frii-Flow Records. The hit track of the album: ‘Oba’, which also happens to be the title of the album was No: 1, on the top five at five on Inspiration FM for two consecutive weeks, in the month of April(2005), before it was upgraded into the champions’ list. This same track also gained tremendous air play on Premier FM radio, in the city of Ibadan. Fabian was a “Hype Entertainment award winner” for the year 2013.

CONNECT WITH FABIAN
Facebook: www.facebook.com/
fabianrhymz
Twitter: @FabianRhymz
Reverbnation: www.reverbnation.com/
fabian20079
Instagram: Fabian20079

ALSO SEE  From Glory To Glory Lyrics By Sinach

NgLyrics Editor

NgLyrics Editor is the chief among the editorial team of New-age Gospel Lyrics. Our team is made up of dedicated believers around the world whose sole interest is promoting the gospel via songs, worship, messages and praise. You can join our team of contributors by sending us a contact request