I See by Wati Ehidiamen Full Lyrics and Video

Song Title: I SeeI See by Wati Lyrics

Author: Wati Ehidiamen

Language: Nigerian Pidgin English

I See by Wati Full Lyrics

Chorus

Ah see say God dey guide you
I see say him Provide for you
I see that everywhere you Go
Everything you do
Surely must be Blessed

Main Stanza

The Smile wey you Smile
Nor be your neighbor
(Neighbor oh, oh, neighbor)
As you dey fine
Nor be by your Labor oh
(Labor oh, oh, Labor)
When you are down
God your motivator oh
As you dey fine
Nor be by your labor oh

Bridge

See dem dey call you favor
(Oh, nah, nah, nah)
Dem dey call you blessing oh
(Oh, nah, nah, nah)
Dem dey call you favor
Dem dey call you blessing oh

Favor oh, Favor
Blessing oh, Blessing

I See by Wati Official Video

NgLyrics Editor

NgLyrics Editor is the chief among the editorial team of New-age Gospel Lyrics. Our team is made up of dedicated believers around the world whose sole interest is promoting the gospel via songs, worship, messages and praise. You can join our team of contributors by sending us a contact request