I Dey Pray by Chavwuko Lyrics and Video

Song Title: I Dey Pray

Author: Chavwuko

Language: Pidgin English

I dey pray Lyrics

Intro

Every day I dey pray (2x)

Verse 1:
I don dey pray oh
I don dey wait oh
Baba, make you open my way
Am on my knees oh

Dey call your name oh
Jehovah bless my hustle today a
Make me rejoice, with joyful noise
Oh God nor throway your face

Make me blow, take control
Follow me go oh
Nor leave me alone.

Chorus:
I dey pray (2x)
I dey pray oh
Everyday I dey pray
I dey pray

Make you hear me,
I dey pray oh
Everyday I dey pray
Open my way,

Nor make am delay
Open my way
Everyday I dey pray.

Verse 2:
Clear my bills
Olorun mi
Obarisi
Na you dey control the sea,

Take me from depression,
Remove me from tension,
Give me celebration,
Baba I dey pray

(Back to chorus)

Bridge:
Lord you say, if I pray,
You go bless me everyday
That is why I dey call on your name
Those wey call upon your name,

ALSO SEE  Satan Comot for Road/Satan Komo Forodo (Get out of my way Satan) (Solly Mahlangu)

Will never end in shame
That is why I dey call on your name (2x)

(Modulation)

(Back to chorus)

The Video