Aka lyrics By Segun Obe ft Different Stone

Aka lyrics By Segun Obe ft Different Stone 
INTRO:
Yea
Uh uh
Segun Obe
Aka
Aka

Chineke mo
Biari wo tito
I dey for floor oh
I dey worship you my Lord
For many things you dey do
Dey make me twale for you
Eh papa oh
I dey worship you my Lord
Chai
Na you dey make me dey move eh
See as I dey groove eh
I dey dance like mumu eh
Dey shout hallelu eh
I no care wetin dem say
Wetin dem say
Chai
Lekwanu we chineke menemo oh
Aka maranma
Aka
Chai
Aka
Aka maranma
Aka
Eh
Aka
Aka maranma
Ain ga kuru oh
Aka
Aka maranma
Aka Chai en
Chineke mo
I dey gbadun your parole
You dey help my business
You dey bless me oh
Chai
When I no get money
You supply the money
Eh
Baba o
You be Omnicorrect o
Chai
Asi munuku waraya ka
Aka
Biri oma neme
Aka
Eshey to bie sike
Aka
Omnicorrect o
Aka
I no care wetin dem say
Wetin dem say
Chai
Lekwanu we chineke menemo oh
Aka maranma
Aka
Eh eh eh
Aka
Aka maranma
Aka
Chai eh
Aka
Aka maranma
Ain ga kuru o
Aka
Aka maranma
Aka eh
Uwara yaka maranma
Aka
Oweiye
Aka
Uwara yaka maranma
Aka
Eh eh
Aka
Aka maranma
Ain ga kuru o
Aka
Aka maranma
Aka
Lets go
Huh
Chai
Okunu makwa
Na Oboropwa
Tata
Jehovah
Igoro nemanye
Obioma
Inema ya niru
Ochi ochi
Malo dun mini
Mano ko chi
Oburo kwam neme
Obu sochi
Ebube dike
Kamna pogi
Uwen gbe di ge bi
Otua ko ga di
Na him dey bless me o
Steadily
Segun Obe
Different stone
Eternally
Chilling big
No send the enemy
Do the 1 2 step
Songs of liberty
Morire mokana mosoji
Polongo kiri
Bi ajeri
pohun tenri
Aramanda ma ni
Kii shawon
Kii shemi
Oluwa ni
Eh……..eh
Aka maranma
Aka maranma
Ain ga kuru o
Aka maranma
Eh eh
U Uwara yaka maranma
Aka
Owe iye
Uwara yaka maranma
Aka
Fine fine fine things o
Aka maranma
Aka
Ain ga kuru o Daddy
Aka
Aka maranma ah
1, 2, 3
If you know He’s been good to you
Join me to feel this groove
Aka maranma
Aka
Chai
Aka
Aka maranma
Aka
Aka maranma eh o
Aka
Its a not enough production
Yea
S.O inspired
ALSO SEE  Loke Loke Lyrics By Dara ft Tosin Martins

NgLyrics Editor

NgLyrics Editor is the chief among the editorial team of New-age Gospel Lyrics. Our team is made up of dedicated believers around the world whose sole interest is promoting the gospel via songs, worship, messages and praise. You can join our team of contributors by sending us a contact request