MMA MMA DIRIGI LYRICS BY FRANK EDWARDS


MMA MMA DIRIGI LYRICS

VERSE 1:
People dey wonder
Na wetin dey make me dey fine like this
The are asking me
Na wetin dey make me dey shine like this
They wanna knooow
Na wetin dey make me dey smile like this
People dey wonder
Na wetin dey make me dey dance like this
Na the things wey my God dey do
Na im dey make me dey shine like this oooo
Na the things wey my Goddy dey do
Na im dey make me dey smile like this oooo
Na the things wey my Goddy dey do
Na im dey make me dey dance like this oooo
I’ll forever
Praise and worship your name

CHORUS:
ONYE N’EME MMA aaa! MMA MMA DIRIGI EE!
OTU AKA N’ERU MBAA ONYE OMA MMA MMA DIRIGI EE!
AGAM E BURU ALLELUYAH E BURU MMA MMA DIRIGI EE!
BIA NU SORO M KELE JIHOVA AA! MMA MMA DIRIGI EE!
In the morning,
When I rise
I’ll lift my voice to you
I’ll sing praises to Your Name
You are Jihova,odighi onyedika gi eeyee!

CHORUS:

ONYE N’EME MMA AAA! MMA MMA DIRIGI EE!
OTU AKA N’ERU MBAA ONYE OMA MMA MMA DIRIGI EE!
AGAM E BURU ALLELUYAH E BURU MMA MMA DIRIGI EE!
BIA NU SORO M KELE JIHOVA AA! MMA MMA DIRIGI EE! x2
Na the things wey my Goddy dey do
Na im dey make me dey shine like this oooo
Na the things wey my Goddy dey do
Na im dey make me dey smile like this oooo
Na the things wey my Goddy dey do
Na im dey make me dey dance like this oooo
I’ll forever
Praise and worship Your name eeyee!

CHORUS:

ONYE N’EME MMA AAA! MMA MMA DIRIGI EE!
OTU AKA N’ERU MBAA ONYE OMA MMA MMA DIRIGI EE!
AGAM E BURU ALLELUYAH E BURU MMA MMA DIRIGI EE!
BIA NU SORO M KELE JIHOVA MMA MMA DIRIGI EE! x2
Otu a ka odi
Mma mma dirigi ee!
Onye n’eme mma
Yagaya yeee!
Mma mma dirigi ee!
Ee ya ga ee yee!
Jihova Onye oma
Mma Mma dirigi ee!
Onye oma,onye oma x3 aahaa
Mma mma dirigi ee!
Jege,kele ya kele ya
Mma Mma dirigi ee!
Serker serker,onye na agwo oria
Onye n’eme mma
Mma Mma dirigi ee!

CHORUS:

ONYE N’EME MMA AAA! MMA MMA DIRIGI EE!

OTU AKA N’ERU MBAA ONYE OMA MMA MMA DIRIGI EE!
AGAM E BURU ALLELUYAH E BURU MMA MMA DIRIGI EE!
BIA NU SORO M KELE JIHOVA MMA MMA DIRIGI EE! x2
Mma mma dirigi ee!…..
ALSO SEE  From Glory To Glory Lyrics By Sinach

NgLyrics Editor

NgLyrics Editor is the chief among the editorial team of New-age Gospel Lyrics. Our team is made up of dedicated believers around the world whose sole interest is promoting the gospel via songs, worship, messages and praise. You can join our team of contributors by sending us a contact request