KELE YA LYRICS BY FRANK EDWARDS

Rich boy ee!!
Nothing do me! Ee!!
It’s your one and only! Ee!!
Frank Edwards!!, uuu! Yeee!
Rock town In the building
One thing for sure,You no fit pull me down
Cause I’ve been lifted higher
God dey my side,i no fit fall for ground
Yes i’ve been lifted
Dare not touch,am the apple of God’s eye
Nothing do me and nothing wey fit do me
Fly like an eagle,roar like a lion
Na baba God do am
Wetin we go do now to praise Him
CHORUS:KELE YA,KELE YA,KELE YA

oh oh oh oh!
KELE YA,KELE YA,KELE YA
ome mma!(x4)

With you i no dey fear anything at all
With you i no dey shake,i no dey tremble.
One thing for sure
I no go let you go
Not if im be say
You dey blow my mind
Bright lights everywhere
You dey make me shine
You dey make me fine
And everybody knooows!
Fly like an eagle,Na baba God do am
Wetin we go do not to praise Him
CHORUS:KELE YA,KELE YA,KELE YA

oh! Oh! Oh! Oh!
KELE YA,KELE YA,KELE YA
ome mma x4

Rock town in the building
Rich boy,am a rock star
ALSO SEE  Lyrics: Worthy Are You by Bethany Bola Thani

NgLyrics Editor

NgLyrics Editor is the chief among the editorial team of New-age Gospel Lyrics. Our team is made up of dedicated believers around the world whose sole interest is promoting the gospel via songs, worship, messages and praise. You can join our team of contributors by sending us a contact request